Abuja na serious place wey gist dey fly pass pigeon. If you siddon hear, Federal Capital Territory (FCT) High Court Abuja tori carry everybody eyebrow go...
Dem talk say dem don recover one mighty estate wey carry 753 duplexes plus other apartments for Lokogoma District. As I hear the gist, e be...